Tuesday, December 10, 2013

Girls Please Shine Your EYES This Christmas.....For Laughs But Might be True!







Girls, make una shine una eyes dis Christmas ooo.

1- Any guy with too many pictures and plenty story na from London (him no get shishi)

2- Any guy wey share knock-out and balloons na from China (he has just been released from jail and he's not going back) 

3- Any guy wey wear singlet everywhere he goes , na from Jamaica (no money for him hand, he just came back to smoke enuff naija Igbo

No comments:

Post a Comment